(click image)
Yes I can say it is the hottest jam in Naija right now...I jammed this in traffik and everyone had to correspond with this gbedu...SCROLL DOWN FOR MP3





LYRICS



Intro

Am back at ya'all

Am back at ya'all



Chrs

Gongo aso kutupu ahu anywhere I deh now

Gongo aso kutupu ahu any show I go now

Ajisebi Oyo Laari, Oyo o'shebi Baba eni kankan

I be double now aiye nlo E' o ri nkan



1st Verse

Gongo aso you know am on fire no be beans talk

Gongo aso you know eni foju ana woku ebora abolaso

This time no dulling

Everywhere weh i deh na party

Henessy nlo, Moet nlo, Barcardi nlo

We no go stop, till the break of da dawn bebe nlo



Forget say you owe money

Call your pady dem make una join body

Chikitos deh there dem wan follow judi

Party jolly, jolly party,

Fidi gbodi, make u shark scordi , make ur eye dirty

From now till eternity,



Repeat Chrs

Gongo aso kutupu ahu anywhere i deh now

Gongo aso kutupu ahu any show i go now

Ajisebi Oyo Laari, Oyo o'shebi Baba eni kankan

I be double now aiye nlo E' o ri nkan



2nd Verse

U be government worker u collect salary

Kamari kin ma gbomi gbin, kin ma jaye ori

Before i play lotto no be me



You know am ghetto solder

kakaki no be leather

Every friday for sandra's bar

Laroda ojo that kain weather



Life is too short you know nobody knows tomorrow

Dance away your sorrow, do like no tommorrow

Money speaking, speaking, any idea waiting, waiting

Tin baje demi, aiye gbo oorun mo, Gongo aso



Repeat Chrs



3rd Verse

Gongo aso otiso ewo ile ewo enu oko

Gongo aso otiso see people on the floor

Gongo aso otiso my personality no matter at all

Gongo aso otiso all i want is catch some fun



Gongo aso tin ba nsile

Gongo aso if i buy bentley

Gongo aso kilode

Gongo aso eje kin jaiye mi

Eje kin saye mi

Jaiye mi, saiye mi



Repeat Chrs



Outro

E juru, E juru, E juru, e juru

E juru, E juru, Mama e juru

9ice, u know understand

Bebe Nlo



Thanks to Toni Payne
Discuss   Share this link on...  Tell a friend   Bury

(click to play or stop)

Comments Who Voted Related Links